THANK GOD SAY WE STILL DEY!

The kain hustle and bustle wey this year carry come ehn! Na only God go help us, plus all the dramatical drama wey dey happen for our Obodo Nigeria and even the world at large sef….Bomblasts, BokoBoko ppl Airline disappearance, Kidnapping, Violence,Accidents,Ebola virus Ferry disappearance or whatever…

Read more
error

Enjoyed reading this? Kindly share

WhatsApp
Pinterest
fb-share-icon